[{"id":20809427,"name":"Overflow","trackName":"Overflow","artistName":"Lil Kesh","albumName":"Forever Getting It (FGI)","duration":161.0,"instrumental":false,"hasWordSync":false,"plainLyrics":"A le wi le se a le se le wi\nAll the blessings wey dey come my way\nOmo it's damn too much(Omo it's plenty gan-gan)\nCalculator no fit calculate omo na calculus(Culus)\nAnd that is how you go from being a\nBariga boy to being fabulous\nA le se le wi ni baba\nHe'll do what He says He will do\nSo ye ma fo ya padi mi ye ma very\nA le se le wi ni baba\nHe'll do what He says He will do\nSo ye ma fo ya padi mi ye ma very\n\nA le se le wi ni\nAhn ahn ahn\nYour cup go overflow\nYou sef go dengo po oo\nA le se le wi ni\nOuu ouu ouu\nYour cup go overflow\nYou sef go dengo po oo\n\nYou can go from a bungalow to buying your mama a house\nFrom kobo kobo to stacking up dollar and pounds\nFrom molue molue to a G Wagon\nAs you can see now I dey ball pass Lebron\nSo tell me why I no go denge po\nNa the blessing dey make me nene po\nNa every day now\nI dey fresh like today's bread\nIf God tell you say e dey for you(E dey there)\n\nO fa mi lowo soke\nNow I'm on top(On top)\nO fa mi lowo soke\nMo de jelo o(Jelo o)\nMo gbemi soke ga ju\nGbogbo aiye lo o(Aiye lo o)\nO fa mi lowo soke\nNow I'm on top(On top)\nO fa mi lowo soke\nMo de jelo o(Jelo o)\nMo gbemi soke ga ju\nGbogbo aiye lo o(Aiye lo o)\n\nA le se le wi ni baba\nHe'll do what He says He will do\nSo ye ma fo ya padi mi ye ma very\nA le se le wi ni baba\nHe'll do what He says He will do\nSo ye ma fo ya padi mi ye ma very\nA le se le wi ni\n\nAhn ahn ahn\nYour cup go overflow\nYou sef go dengo po oo\n\nA le se le wi ni\nOuu ouu ouu\nYour cup go overflow\nYou sef go dengo po oo\nOh I cannot tell it all\n\nAll the blessings wey dey come my way\nOmo it's damn too much\n(It is damn too much)\nCalculator no fit calculate\nOmo na calculus\nAnd that is how you go from being a\nBariga boy to being fabulous\n\nAhn ahn ahn\nYour cup go overflow\nYou sef go dengo po oo\nA le se le wi ni\nOuu ouu ouu\nYour cup go overflow\nYou sef go dengo po oo","syncedLyrics":null,"lyricsfile":"version: '1.0'\nmetadata:\n  title: Overflow\n  artist: Lil Kesh\n  album: Forever Getting It (FGI)\n  duration_ms: 161000\n  instrumental: false\nlines: []\nplain: |-\n  A le wi le se a le se le wi\n  All the blessings wey dey come my way\n  Omo it's damn too much(Omo it's plenty gan-gan)\n  Calculator no fit calculate omo na calculus(Culus)\n  And that is how you go from being a\n  Bariga boy to being fabulous\n  A le se le wi ni baba\n  He'll do what He says He will do\n  So ye ma fo ya padi mi ye ma very\n  A le se le wi ni baba\n  He'll do what He says He will do\n  So ye ma fo ya padi mi ye ma very\n\n  A le se le wi ni\n  Ahn ahn ahn\n  Your cup go overflow\n  You sef go dengo po oo\n  A le se le wi ni\n  Ouu ouu ouu\n  Your cup go overflow\n  You sef go dengo po oo\n\n  You can go from a bungalow to buying your mama a house\n  From kobo kobo to stacking up dollar and pounds\n  From molue molue to a G Wagon\n  As you can see now I dey ball pass Lebron\n  So tell me why I no go denge po\n  Na the blessing dey make me nene po\n  Na every day now\n  I dey fresh like today's bread\n  If God tell you say e dey for you(E dey there)\n\n  O fa mi lowo soke\n  Now I'm on top(On top)\n  O fa mi lowo soke\n  Mo de jelo o(Jelo o)\n  Mo gbemi soke ga ju\n  Gbogbo aiye lo o(Aiye lo o)\n  O fa mi lowo soke\n  Now I'm on top(On top)\n  O fa mi lowo soke\n  Mo de jelo o(Jelo o)\n  Mo gbemi soke ga ju\n  Gbogbo aiye lo o(Aiye lo o)\n\n  A le se le wi ni baba\n  He'll do what He says He will do\n  So ye ma fo ya padi mi ye ma very\n  A le se le wi ni baba\n  He'll do what He says He will do\n  So ye ma fo ya padi mi ye ma very\n  A le se le wi ni\n\n  Ahn ahn ahn\n  Your cup go overflow\n  You sef go dengo po oo\n\n  A le se le wi ni\n  Ouu ouu ouu\n  Your cup go overflow\n  You sef go dengo po oo\n  Oh I cannot tell it all\n\n  All the blessings wey dey come my way\n  Omo it's damn too much\n  (It is damn too much)\n  Calculator no fit calculate\n  Omo na calculus\n  And that is how you go from being a\n  Bariga boy to being fabulous\n\n  Ahn ahn ahn\n  Your cup go overflow\n  You sef go dengo po oo\n  A le se le wi ni\n  Ouu ouu ouu\n  Your cup go overflow\n  You sef go dengo po oo\n"}]