[{"id":9544129,"name":"Johnny","trackName":"Johnny","artistName":"Falz","albumName":"Moral Instruction","duration":166.0,"instrumental":false,"hasWordSync":false,"plainLyrics":"(JJD, JJD, JJD, JJD, JJD)\n(Johnny just drop)\n(Everybody say yea-yea)\n\n(JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, Johnny just drop)\n\nUh, Johnny just drop\nNa person shoot am down\nJohnny wey dey innocent\nJohnny wey dey new in town\nDem kill am for Jos, for no just cause\nNobody fit comot for house\nDem no born us\nJohnny no get privilege\nBut Johnny want more\n\nHe wan go study\nJohnny say he wan be doctor\nHim family die for the same floors\nSame floors wey him blood pop\nWhy we no fit be one bros?\nWhy you wasting all the blood for?\n\nShey, na religion abi culture\nAbi, politician wey dey sponsor?\nWetin be the thing wey dey cause war\nWey you no stop to dey drop blood?\nWhy do you need to show me the matchete?\nWhat is the point of the gunshot? Pause!\n\nJohnny just drop (JJD, JJD, Johnny just drop)\n(Everybody say yea-yea)\nUh, Johnny just drop\nFor no just cause\n\nUh, go\nUh, Johnny come, Johnny go\nJohnny, just complete him youth service\nPassing out tomorrow\nSo, the guys dem do party for the place\n\nWey the boys dem dey meet usually\nOne or two drinks to relax, no be say dem too shack\nTime don go, night don show, make dem come go house\nWho stand for road? make I horn, oh\nNa em po-po, shout, \"park there\n\nWhere your particulars?\nAnd where do you think that you are going like this ní'wò yii alẹ?\nẸ rò pé ẹ lè má bẹ\nTẹ bá sọrọ jù, ẹ ma tẹ\nNna don run go chop life\nÓyà, give me my share\"\n\nBefore dem talk one, he say, \"Shut up!\nSmall boy, who dash you liver?\nTalk more, I go cock gun\"\nSmall-time, he don pull trigger\nAh! He don kill am, oh\n\n(We gonna have a short break)\n(Everybody say yea-yea)\nJohnny just drop\nNa po-po shoot am down\nThis motherfucking trigger-happy nigga\nJust cause unnecessary sorrow for him family sha\nAll because dem no oblige you when you ask for some cash\n\nNo fucking threat, no weapons\nJust him and his guys in his car\nYou have the guts to tell me, \"You're accidentally discharge\"\nMad man, waka\nYou be bloody bastard\n\nYou waste a life, and try to tell me that you're sorry after\nTrying times and dark days\nIt's just becoming darker\nIt's still the same sad story\nJust another chapter\n\nJohnny drop for Borno\nJohnny kpai for Plateau\nSome blame it on religion\nSome dey fight for màálù\nJohnny drop for Lagos 'cause say foolish man overdo\n\nIf Johnny continue to drop\nÈèyàn mélòó lo má kú?\nÈèyàn mélòó lo má kù? (Everybody say yea-yea)\nÈèyàn mélòó lo ma kù? (Thank you, see you later)","syncedLyrics":"[00:01.84] (JJD, JJD, JJD, JJD, JJD)\n[00:05.73] (Johnny just drop)\n[00:08.49] (Everybody say yea-yea)\n[00:10.70] \n[00:13.99] (JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, Johnny just drop)\n[00:19.79] Uh, Johnny just drop\n[00:21.66] Na person shoot am down\n[00:23.26] Johnny wey dey innocent\n[00:24.63] Johnny wey dey new in town\n[00:26.34] Dem kill am for Jos, for no just cause\n[00:29.34] Nobody fit comot for house\n[00:30.92] Dem no born us\n[00:32.58] Johnny no get privilege\n[00:33.69] But Johnny want more\n[00:35.30] He wan go study\n[00:36.54] Johnny say he wan be doctor\n[00:37.90] Him family die for the same floors\n[00:39.58] Same floors wey him blood pop\n[00:41.16] Why we no fit be one bros?\n[00:42.47] Why you wasting all the blood for?\n[00:43.67] Shey, na religion abi culture\n[00:45.13] Abi, politician wey dey sponsor?\n[00:46.90] Wetin be the thing wey dey cause war\n[00:48.43] Wey you no stop to dey drop blood?\n[00:49.90] Why do you need to show me the matchete?\n[00:51.42] What is the point of the gunshot? Pause!\n[00:53.63] Johnny just drop (JJD, JJD, Johnny just drop)\n[00:56.24] (Everybody say yea-yea)\n[00:57.24] Uh, Johnny just drop\n[01:01.11] For no just cause\n[01:03.26] Uh, go\n[01:07.08] Uh, Johnny come, Johnny go\n[01:09.56] Johnny, just complete him youth service\n[01:11.49] Passing out tomorrow\n[01:12.57] So, the guys dem do party for the place\n[01:15.35] Wey the boys dem dey meet usually\n[01:17.39] One or two drinks to relax, no be say dem too shack\n[01:19.84] Time don go, night don show, make dem come go house\n[01:22.82] Who stand for road? make I horn, oh\n[01:24.22] Na em po-po, shout, \"park there\n[01:26.58] Where your particulars?\n[01:27.37] And where do you think that you are going like this ní'wò yii alẹ?\n[01:31.24] Ẹ rò pé ẹ lè má bẹ\n[01:32.46] Tẹ bá sọrọ jù, ẹ ma tẹ\n[01:33.85] Nna don run go chop life\n[01:35.54] Óyà, give me my share\"\n[01:36.90] Before dem talk one, he say, \"Shut up!\n[01:38.86] Small boy, who dash you liver?\n[01:40.31] Talk more, I go cock gun\"\n[01:41.67] Small-time, he don pull trigger\n[01:43.23] Ah! He don kill am, oh\n[01:44.68] (We gonna have a short break)\n[01:47.31] (Everybody say yea-yea)\n[01:53.64] Johnny just drop\n[01:54.82] Na po-po shoot am down\n[01:56.41] This motherfucking trigger-happy nigga\n[01:58.56] Just cause unnecessary sorrow for him family sha\n[02:01.56] All because dem no oblige you when you ask for some cash\n[02:04.55] No fucking threat, no weapons\n[02:05.91] Just him and his guys in his car\n[02:07.57] You have the guts to tell me, \"You're accidentally discharge\"\n[02:10.72] Mad man, waka\n[02:12.39] You be bloody bastard\n[02:13.63] You waste a life, and try to tell me that you're sorry after\n[02:16.63] Trying times and dark days\n[02:18.07] It's just becoming darker\n[02:19.59] It's still the same sad story\n[02:21.20] Just another chapter\n[02:22.71] Johnny drop for Borno\n[02:24.32] Johnny kpai for Plateau\n[02:25.82] Some blame it on religion\n[02:27.10] Some dey fight for màálù\n[02:28.69] Johnny drop for Lagos 'cause say foolish man overdo\n[02:31.66] If Johnny continue to drop\n[02:33.36] Èèyàn mélòó lo má kú?\n[02:36.54] Èèyàn mélòó lo má kù? (Everybody say yea-yea)\n[02:40.71] Èèyàn mélòó lo ma kù? (Thank you, see you later)\n[02:42.97] ","lyricsfile":"version: '1.0'\nmetadata:\n  title: Johnny\n  artist: Falz\n  album: Moral Instruction\n  duration_ms: 166000\n  instrumental: false\nlines:\n- text: (JJD, JJD, JJD, JJD, JJD)\n  start_ms: 1840\n  end_ms: 5730\n- text: (Johnny just drop)\n  start_ms: 5730\n  end_ms: 8490\n- text: (Everybody say yea-yea)\n  start_ms: 8490\n  end_ms: 10700\n- text: ''\n  start_ms: 10700\n  end_ms: 13990\n- text: (JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, Johnny just drop)\n  start_ms: 13990\n  end_ms: 19790\n- text: Uh, Johnny just drop\n  start_ms: 19790\n  end_ms: 21660\n- text: Na person shoot am down\n  start_ms: 21660\n  end_ms: 23260\n- text: Johnny wey dey innocent\n  start_ms: 23260\n  end_ms: 24630\n- text: Johnny wey dey new in town\n  start_ms: 24630\n  end_ms: 26340\n- text: Dem kill am for Jos, for no just cause\n  start_ms: 26340\n  end_ms: 29340\n- text: Nobody fit comot for house\n  start_ms: 29340\n  end_ms: 30920\n- text: Dem no born us\n  start_ms: 30920\n  end_ms: 32580\n- text: Johnny no get privilege\n  start_ms: 32580\n  end_ms: 33690\n- text: But Johnny want more\n  start_ms: 33690\n  end_ms: 35300\n- text: He wan go study\n  start_ms: 35300\n  end_ms: 36540\n- text: Johnny say he wan be doctor\n  start_ms: 36540\n  end_ms: 37900\n- text: Him family die for the same floors\n  start_ms: 37900\n  end_ms: 39580\n- text: Same floors wey him blood pop\n  start_ms: 39580\n  end_ms: 41160\n- text: Why we no fit be one bros?\n  start_ms: 41160\n  end_ms: 42470\n- text: Why you wasting all the blood for?\n  start_ms: 42470\n  end_ms: 43670\n- text: Shey, na religion abi culture\n  start_ms: 43670\n  end_ms: 45130\n- text: Abi, politician wey dey sponsor?\n  start_ms: 45130\n  end_ms: 46900\n- text: Wetin be the thing wey dey cause war\n  start_ms: 46900\n  end_ms: 48430\n- text: Wey you no stop to dey drop blood?\n  start_ms: 48430\n  end_ms: 49900\n- text: Why do you need to show me the matchete?\n  start_ms: 49900\n  end_ms: 51420\n- text: What is the point of the gunshot? Pause!\n  start_ms: 51420\n  end_ms: 53630\n- text: Johnny just drop (JJD, JJD, Johnny just drop)\n  start_ms: 53630\n  end_ms: 56240\n- text: (Everybody say yea-yea)\n  start_ms: 56240\n  end_ms: 57240\n- text: Uh, Johnny just drop\n  start_ms: 57240\n  end_ms: 61110\n- text: For no just cause\n  start_ms: 61110\n  end_ms: 63260\n- text: Uh, go\n  start_ms: 63260\n  end_ms: 67080\n- text: Uh, Johnny come, Johnny go\n  start_ms: 67080\n  end_ms: 69560\n- text: Johnny, just complete him youth service\n  start_ms: 69560\n  end_ms: 71490\n- text: Passing out tomorrow\n  start_ms: 71490\n  end_ms: 72570\n- text: So, the guys dem do party for the place\n  start_ms: 72570\n  end_ms: 75350\n- text: Wey the boys dem dey meet usually\n  start_ms: 75350\n  end_ms: 77390\n- text: One or two drinks to relax, no be say dem too shack\n  start_ms: 77390\n  end_ms: 79840\n- text: Time don go, night don show, make dem come go house\n  start_ms: 79840\n  end_ms: 82820\n- text: Who stand for road? make I horn, oh\n  start_ms: 82820\n  end_ms: 84220\n- text: Na em po-po, shout, \"park there\n  start_ms: 84220\n  end_ms: 86580\n- text: Where your particulars?\n  start_ms: 86580\n  end_ms: 87370\n- text: And where do you think that you are going like this ní'wò yii alẹ?\n  start_ms: 87370\n  end_ms: 91240\n- text: Ẹ rò pé ẹ lè má bẹ\n  start_ms: 91240\n  end_ms: 92460\n- text: Tẹ bá sọrọ jù, ẹ ma tẹ\n  start_ms: 92460\n  end_ms: 93850\n- text: Nna don run go chop life\n  start_ms: 93850\n  end_ms: 95540\n- text: Óyà, give me my share\"\n  start_ms: 95540\n  end_ms: 96900\n- text: Before dem talk one, he say, \"Shut up!\n  start_ms: 96900\n  end_ms: 98860\n- text: Small boy, who dash you liver?\n  start_ms: 98860\n  end_ms: 100310\n- text: Talk more, I go cock gun\"\n  start_ms: 100310\n  end_ms: 101670\n- text: Small-time, he don pull trigger\n  start_ms: 101670\n  end_ms: 103230\n- text: Ah! He don kill am, oh\n  start_ms: 103230\n  end_ms: 104680\n- text: (We gonna have a short break)\n  start_ms: 104680\n  end_ms: 107310\n- text: (Everybody say yea-yea)\n  start_ms: 107310\n  end_ms: 113640\n- text: Johnny just drop\n  start_ms: 113640\n  end_ms: 114820\n- text: Na po-po shoot am down\n  start_ms: 114820\n  end_ms: 116410\n- text: This motherfucking trigger-happy nigga\n  start_ms: 116410\n  end_ms: 118560\n- text: Just cause unnecessary sorrow for him family sha\n  start_ms: 118560\n  end_ms: 121560\n- text: All because dem no oblige you when you ask for some cash\n  start_ms: 121560\n  end_ms: 124550\n- text: No fucking threat, no weapons\n  start_ms: 124550\n  end_ms: 125910\n- text: Just him and his guys in his car\n  start_ms: 125910\n  end_ms: 127570\n- text: You have the guts to tell me, \"You're accidentally discharge\"\n  start_ms: 127570\n  end_ms: 130720\n- text: Mad man, waka\n  start_ms: 130720\n  end_ms: 132390\n- text: You be bloody bastard\n  start_ms: 132390\n  end_ms: 133630\n- text: You waste a life, and try to tell me that you're sorry after\n  start_ms: 133630\n  end_ms: 136630\n- text: Trying times and dark days\n  start_ms: 136630\n  end_ms: 138070\n- text: It's just becoming darker\n  start_ms: 138070\n  end_ms: 139590\n- text: It's still the same sad story\n  start_ms: 139590\n  end_ms: 141200\n- text: Just another chapter\n  start_ms: 141200\n  end_ms: 142710\n- text: Johnny drop for Borno\n  start_ms: 142710\n  end_ms: 144320\n- text: Johnny kpai for Plateau\n  start_ms: 144320\n  end_ms: 145820\n- text: Some blame it on religion\n  start_ms: 145820\n  end_ms: 147100\n- text: Some dey fight for màálù\n  start_ms: 147100\n  end_ms: 148690\n- text: Johnny drop for Lagos 'cause say foolish man overdo\n  start_ms: 148690\n  end_ms: 151660\n- text: If Johnny continue to drop\n  start_ms: 151660\n  end_ms: 153360\n- text: Èèyàn mélòó lo má kú?\n  start_ms: 153360\n  end_ms: 156540\n- text: Èèyàn mélòó lo má kù? (Everybody say yea-yea)\n  start_ms: 156540\n  end_ms: 160710\n- text: Èèyàn mélòó lo ma kù? (Thank you, see you later)\n  start_ms: 160710\n  end_ms: 162970\n- text: ''\n  start_ms: 162970\nplain: |-\n  (JJD, JJD, JJD, JJD, JJD)\n  (Johnny just drop)\n  (Everybody say yea-yea)\n\n  (JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, JJD, Johnny just drop)\n\n  Uh, Johnny just drop\n  Na person shoot am down\n  Johnny wey dey innocent\n  Johnny wey dey new in town\n  Dem kill am for Jos, for no just cause\n  Nobody fit comot for house\n  Dem no born us\n  Johnny no get privilege\n  But Johnny want more\n\n  He wan go study\n  Johnny say he wan be doctor\n  Him family die for the same floors\n  Same floors wey him blood pop\n  Why we no fit be one bros?\n  Why you wasting all the blood for?\n\n  Shey, na religion abi culture\n  Abi, politician wey dey sponsor?\n  Wetin be the thing wey dey cause war\n  Wey you no stop to dey drop blood?\n  Why do you need to show me the matchete?\n  What is the point of the gunshot? Pause!\n\n  Johnny just drop (JJD, JJD, Johnny just drop)\n  (Everybody say yea-yea)\n  Uh, Johnny just drop\n  For no just cause\n\n  Uh, go\n  Uh, Johnny come, Johnny go\n  Johnny, just complete him youth service\n  Passing out tomorrow\n  So, the guys dem do party for the place\n\n  Wey the boys dem dey meet usually\n  One or two drinks to relax, no be say dem too shack\n  Time don go, night don show, make dem come go house\n  Who stand for road? make I horn, oh\n  Na em po-po, shout, \"park there\n\n  Where your particulars?\n  And where do you think that you are going like this ní'wò yii alẹ?\n  Ẹ rò pé ẹ lè má bẹ\n  Tẹ bá sọrọ jù, ẹ ma tẹ\n  Nna don run go chop life\n  Óyà, give me my share\"\n\n  Before dem talk one, he say, \"Shut up!\n  Small boy, who dash you liver?\n  Talk more, I go cock gun\"\n  Small-time, he don pull trigger\n  Ah! He don kill am, oh\n\n  (We gonna have a short break)\n  (Everybody say yea-yea)\n  Johnny just drop\n  Na po-po shoot am down\n  This motherfucking trigger-happy nigga\n  Just cause unnecessary sorrow for him family sha\n  All because dem no oblige you when you ask for some cash\n\n  No fucking threat, no weapons\n  Just him and his guys in his car\n  You have the guts to tell me, \"You're accidentally discharge\"\n  Mad man, waka\n  You be bloody bastard\n\n  You waste a life, and try to tell me that you're sorry after\n  Trying times and dark days\n  It's just becoming darker\n  It's still the same sad story\n  Just another chapter\n\n  Johnny drop for Borno\n  Johnny kpai for Plateau\n  Some blame it on religion\n  Some dey fight for màálù\n  Johnny drop for Lagos 'cause say foolish man overdo\n\n  If Johnny continue to drop\n  Èèyàn mélòó lo má kú?\n  Èèyàn mélòó lo má kù? (Everybody say yea-yea)\n  Èèyàn mélòó lo ma kù? (Thank you, see you later)\n"}]