[{"id":14420145,"name":"Remember (feat. 2face)","trackName":"Remember (feat. 2face)","artistName":"Bracket","albumName":"Cupid Stories","duration":243.0,"instrumental":false,"hasWordSync":false,"plainLyrics":"It's all about choice, y'all\nHmm hmm\nYeah (Ihotu lu eyi pu eee)\nThis is another Decumzy production\n(Ihotu lu eyi pu eee)\nBracket le\nTu Baba dey here\nApe Planet (Tu Baba dey here)\nAnd that's why I just dey tell you say my love\n\nRemember I tell you say\n\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\nBecause you love me so\nWith you everything is welu, welu\nWe go be together forever\nShey, you dey hear me my lover?\nNobody can separate us\nHmm, yori, yori\n\nPeople dey ask me why, why, why\nWhy I dey love you like this?\nThem talk say me I just dey waste my time\nIf I make you the mother of my kids (Yeah)\nYou know I love you, girl\nYou know I dey gbadun you, girl\nThey ask me why I dey love you like this again\nI say\nYou are my sweetness\nAnd I go make you my Princess\nGod na my witness\nThat's why I just dey tell you say my love\n\nRemember I tell you say\n\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\nBecause you love me so\nWith you everything is welu, welu\nWe go be together forever\nShey, you dey hear me my lover?\nNobody can separate us\nHmm, yori, yori\n\nRemember I tell you say\n\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\nBecause you love me so\nWith you everything is welu, welu\nWe go be together forever\nShey, you dey hear me my lover?\nNobody can separate us\nHmm, yori, yori\n\nA dozen flowers, bed of roses\nCupid stories, love all plenty\nEverything plenty\nMe and you together, Google and search it\nHoneymoon feeling, strings attaching\nNo more fronting, it's you I'm wanting\nPeople are beefing but I'm not sending\nSee this love, I don't want to see the ending\nYou know that I just cannot live without you?\nThere's nothing in this whole wide world I would not do\nI'll swim the seven seas for you\nAnything you want me to\nEh, ihotu lu eyi pu eee\nIhotu lu eyi pu eee\n\nRemember I tell you say\n\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\nBecause you love me so\nWith you everything is welu, welu\nWe go be together forever\nShey, you dey hear me my lover?\nNobody can separate us\nHmm, yori,yori\n\nRemember I tell you say\n\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\nBecause you love me so\nWith you everything is welu, welu\nWe go be together forever\nShey, you dey hear me my lover?\nNobody can separate us\nHmm, yori, yori\n\nThe way you supposed to be\nYou suppose to be close to me\nMake people know say na only you\nWey dey make my heart dey shake, hmm\nSo many years (So many years)\nI'm suppose to call you my own wife and nobody else (Nobody else)\nAnd that's why I just dey say, girl\nYou are my sweetness\nAnd I go make you my princess\nMy God na my witness\nThat's why I just dey tell you say, my love\n\nRemember I tell you say\n\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\nBecause you love me so\nWith you everything is welu, welu\nWe go be together forever\nShey, you dey hear me, my lover?\nNobody can separate us\nHmm, yori, yori\n\nRemember I tell you say (Ihotu lu eyi pu eee)\nRemember,remember, remember, I tell you say? (Ihotu lu eyi pu eee)\nI love you my baby (Ihotu lu eyi pu eee)\nRemember I tell you say (And that's why I just dey tell you say, my yori, yori)\nBecause you love me so","syncedLyrics":"[00:00.82] It's all about choice, y'all\n[00:03.07] Hmm hmm\n[00:04.16] Yeah (Ihotu lu eyi pu eee)\n[00:07.24] This is another Decumzy production\n[00:09.86] (Ihotu lu eyi pu eee)\n[00:12.11] Bracket le\n[00:13.76] Tu Baba dey here\n[00:15.08] Ape Planet (Tu Baba dey here)\n[00:17.06] And that's why I just dey tell you say my love\n[00:19.85] Remember I tell you say\n[00:21.73] \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n[00:24.64] Because you love me so\n[00:26.20] With you everything is welu, welu\n[00:28.88] We go be together forever\n[00:31.14] Shey, you dey hear me my lover?\n[00:33.49] Nobody can separate us\n[00:35.74] Hmm, yori, yori\n[00:38.09] People dey ask me why, why, why\n[00:39.91] Why I dey love you like this?\n[00:41.86] Them talk say me I just dey waste my time\n[00:44.05] If I make you the mother of my kids (Yeah)\n[00:46.96] You know I love you, girl\n[00:49.22] You know I dey gbadun you, girl\n[00:51.25] They ask me why I dey love you like this again\n[00:54.13] I say\n[00:55.32] You are my sweetness\n[00:56.94] And I go make you my Princess\n[00:59.60] God na my witness\n[01:00.90] That's why I just dey tell you say my love\n[01:03.51] Remember I tell you say\n[01:05.42] \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n[01:08.03] Because you love me so\n[01:09.89] With you everything is welu, welu\n[01:12.48] We go be together forever\n[01:14.97] Shey, you dey hear me my lover?\n[01:17.05] Nobody can separate us\n[01:19.50] Hmm, yori, yori\n[01:21.13] Remember I tell you say\n[01:22.64] \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n[01:25.76] Because you love me so\n[01:27.49] With you everything is welu, welu\n[01:29.98] We go be together forever\n[01:32.10] Shey, you dey hear me my lover?\n[01:34.49] Nobody can separate us\n[01:37.06] Hmm, yori, yori\n[01:39.04] A dozen flowers, bed of roses\n[01:41.29] Cupid stories, love all plenty\n[01:43.39] Everything plenty\n[01:44.63] Me and you together, Google and search it\n[01:46.50] Honeymoon feeling, strings attaching\n[01:48.76] No more fronting, it's you I'm wanting\n[01:50.99] People are beefing but I'm not sending\n[01:52.87] See this love, I don't want to see the ending\n[01:56.79] You know that I just cannot live without you?\n[02:01.34] There's nothing in this whole wide world I would not do\n[02:05.60] I'll swim the seven seas for you\n[02:07.81] Anything you want me to\n[02:09.39] Eh, ihotu lu eyi pu eee\n[02:12.12] Ihotu lu eyi pu eee\n[02:13.32] Remember I tell you say\n[02:15.00] \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n[02:17.93] Because you love me so\n[02:19.75] With you everything is welu, welu\n[02:22.30] We go be together forever\n[02:24.52] Shey, you dey hear me my lover?\n[02:26.82] Nobody can separate us\n[02:29.15] Hmm, yori,yori\n[02:30.72] Remember I tell you say\n[02:32.47] \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n[02:35.20] Because you love me so\n[02:37.39] With you everything is welu, welu\n[02:39.65] We go be together forever\n[02:41.88] Shey, you dey hear me my lover?\n[02:44.29] Nobody can separate us\n[02:46.75] Hmm, yori, yori\n[02:50.84] The way you supposed to be\n[02:52.64] You suppose to be close to me\n[02:54.44] Make people know say na only you\n[02:56.14] Wey dey make my heart dey shake, hmm\n[02:58.38] So many years (So many years)\n[03:00.34] I'm suppose to call you my own wife and nobody else (Nobody else)\n[03:04.91] And that's why I just dey say, girl\n[03:08.27] You are my sweetness\n[03:10.22] And I go make you my princess\n[03:12.62] My God na my witness\n[03:13.94] That's why I just dey tell you say, my love\n[03:16.86] Remember I tell you say\n[03:18.37] \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n[03:21.39] Because you love me so\n[03:22.88] With you everything is welu, welu\n[03:25.42] We go be together forever\n[03:27.92] Shey, you dey hear me, my lover?\n[03:30.18] Nobody can separate us\n[03:32.48] Hmm, yori, yori\n[03:35.20] Remember I tell you say (Ihotu lu eyi pu eee)\n[03:38.50] Remember,remember, remember, I tell you say? (Ihotu lu eyi pu eee)\n[03:43.66] I love you my baby (Ihotu lu eyi pu eee)\n[03:47.73] Remember I tell you say (And that's why I just dey tell you say, my yori, yori)\n[03:52.66] Because you love me so\n[03:57.62] ","lyricsfile":"version: '1.0'\nmetadata:\n  title: Remember (feat. 2face)\n  artist: Bracket\n  album: Cupid Stories\n  duration_ms: 243000\n  instrumental: false\nlines:\n- text: It's all about choice, y'all\n  start_ms: 820\n  end_ms: 3070\n- text: Hmm hmm\n  start_ms: 3070\n  end_ms: 4160\n- text: Yeah (Ihotu lu eyi pu eee)\n  start_ms: 4160\n  end_ms: 7240\n- text: This is another Decumzy production\n  start_ms: 7240\n  end_ms: 9860\n- text: (Ihotu lu eyi pu eee)\n  start_ms: 9860\n  end_ms: 12110\n- text: Bracket le\n  start_ms: 12110\n  end_ms: 13760\n- text: Tu Baba dey here\n  start_ms: 13760\n  end_ms: 15080\n- text: Ape Planet (Tu Baba dey here)\n  start_ms: 15080\n  end_ms: 17060\n- text: And that's why I just dey tell you say my love\n  start_ms: 17060\n  end_ms: 19850\n- text: Remember I tell you say\n  start_ms: 19850\n  end_ms: 21730\n- text: '\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?'\n  start_ms: 21730\n  end_ms: 24640\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 24640\n  end_ms: 26200\n- text: With you everything is welu, welu\n  start_ms: 26200\n  end_ms: 28880\n- text: We go be together forever\n  start_ms: 28880\n  end_ms: 31140\n- text: Shey, you dey hear me my lover?\n  start_ms: 31140\n  end_ms: 33490\n- text: Nobody can separate us\n  start_ms: 33490\n  end_ms: 35740\n- text: Hmm, yori, yori\n  start_ms: 35740\n  end_ms: 38090\n- text: People dey ask me why, why, why\n  start_ms: 38090\n  end_ms: 39910\n- text: Why I dey love you like this?\n  start_ms: 39910\n  end_ms: 41860\n- text: Them talk say me I just dey waste my time\n  start_ms: 41860\n  end_ms: 44050\n- text: If I make you the mother of my kids (Yeah)\n  start_ms: 44050\n  end_ms: 46960\n- text: You know I love you, girl\n  start_ms: 46960\n  end_ms: 49220\n- text: You know I dey gbadun you, girl\n  start_ms: 49220\n  end_ms: 51250\n- text: They ask me why I dey love you like this again\n  start_ms: 51250\n  end_ms: 54130\n- text: I say\n  start_ms: 54130\n  end_ms: 55320\n- text: You are my sweetness\n  start_ms: 55320\n  end_ms: 56940\n- text: And I go make you my Princess\n  start_ms: 56940\n  end_ms: 59600\n- text: God na my witness\n  start_ms: 59600\n  end_ms: 60900\n- text: That's why I just dey tell you say my love\n  start_ms: 60900\n  end_ms: 63510\n- text: Remember I tell you say\n  start_ms: 63510\n  end_ms: 65420\n- text: '\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?'\n  start_ms: 65420\n  end_ms: 68030\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 68030\n  end_ms: 69890\n- text: With you everything is welu, welu\n  start_ms: 69890\n  end_ms: 72480\n- text: We go be together forever\n  start_ms: 72480\n  end_ms: 74970\n- text: Shey, you dey hear me my lover?\n  start_ms: 74970\n  end_ms: 77050\n- text: Nobody can separate us\n  start_ms: 77050\n  end_ms: 79500\n- text: Hmm, yori, yori\n  start_ms: 79500\n  end_ms: 81130\n- text: Remember I tell you say\n  start_ms: 81130\n  end_ms: 82640\n- text: '\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?'\n  start_ms: 82640\n  end_ms: 85760\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 85760\n  end_ms: 87490\n- text: With you everything is welu, welu\n  start_ms: 87490\n  end_ms: 89980\n- text: We go be together forever\n  start_ms: 89980\n  end_ms: 92100\n- text: Shey, you dey hear me my lover?\n  start_ms: 92100\n  end_ms: 94490\n- text: Nobody can separate us\n  start_ms: 94490\n  end_ms: 97060\n- text: Hmm, yori, yori\n  start_ms: 97060\n  end_ms: 99040\n- text: A dozen flowers, bed of roses\n  start_ms: 99040\n  end_ms: 101290\n- text: Cupid stories, love all plenty\n  start_ms: 101290\n  end_ms: 103390\n- text: Everything plenty\n  start_ms: 103390\n  end_ms: 104630\n- text: Me and you together, Google and search it\n  start_ms: 104630\n  end_ms: 106500\n- text: Honeymoon feeling, strings attaching\n  start_ms: 106500\n  end_ms: 108760\n- text: No more fronting, it's you I'm wanting\n  start_ms: 108760\n  end_ms: 110990\n- text: People are beefing but I'm not sending\n  start_ms: 110990\n  end_ms: 112870\n- text: See this love, I don't want to see the ending\n  start_ms: 112870\n  end_ms: 116790\n- text: You know that I just cannot live without you?\n  start_ms: 116790\n  end_ms: 121340\n- text: There's nothing in this whole wide world I would not do\n  start_ms: 121340\n  end_ms: 125600\n- text: I'll swim the seven seas for you\n  start_ms: 125600\n  end_ms: 127810\n- text: Anything you want me to\n  start_ms: 127810\n  end_ms: 129390\n- text: Eh, ihotu lu eyi pu eee\n  start_ms: 129390\n  end_ms: 132120\n- text: Ihotu lu eyi pu eee\n  start_ms: 132120\n  end_ms: 133320\n- text: Remember I tell you say\n  start_ms: 133320\n  end_ms: 135000\n- text: '\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?'\n  start_ms: 135000\n  end_ms: 137930\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 137930\n  end_ms: 139750\n- text: With you everything is welu, welu\n  start_ms: 139750\n  end_ms: 142300\n- text: We go be together forever\n  start_ms: 142300\n  end_ms: 144520\n- text: Shey, you dey hear me my lover?\n  start_ms: 144520\n  end_ms: 146820\n- text: Nobody can separate us\n  start_ms: 146820\n  end_ms: 149150\n- text: Hmm, yori,yori\n  start_ms: 149150\n  end_ms: 150720\n- text: Remember I tell you say\n  start_ms: 150720\n  end_ms: 152470\n- text: '\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?'\n  start_ms: 152470\n  end_ms: 155200\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 155200\n  end_ms: 157390\n- text: With you everything is welu, welu\n  start_ms: 157390\n  end_ms: 159650\n- text: We go be together forever\n  start_ms: 159650\n  end_ms: 161880\n- text: Shey, you dey hear me my lover?\n  start_ms: 161880\n  end_ms: 164290\n- text: Nobody can separate us\n  start_ms: 164290\n  end_ms: 166750\n- text: Hmm, yori, yori\n  start_ms: 166750\n  end_ms: 170840\n- text: The way you supposed to be\n  start_ms: 170840\n  end_ms: 172640\n- text: You suppose to be close to me\n  start_ms: 172640\n  end_ms: 174440\n- text: Make people know say na only you\n  start_ms: 174440\n  end_ms: 176140\n- text: Wey dey make my heart dey shake, hmm\n  start_ms: 176140\n  end_ms: 178380\n- text: So many years (So many years)\n  start_ms: 178380\n  end_ms: 180340\n- text: I'm suppose to call you my own wife and nobody else (Nobody else)\n  start_ms: 180340\n  end_ms: 184910\n- text: And that's why I just dey say, girl\n  start_ms: 184910\n  end_ms: 188270\n- text: You are my sweetness\n  start_ms: 188270\n  end_ms: 190220\n- text: And I go make you my princess\n  start_ms: 190220\n  end_ms: 192620\n- text: My God na my witness\n  start_ms: 192620\n  end_ms: 193940\n- text: That's why I just dey tell you say, my love\n  start_ms: 193940\n  end_ms: 196860\n- text: Remember I tell you say\n  start_ms: 196860\n  end_ms: 198370\n- text: '\"You dey make my heart dey go yori, yori\"?'\n  start_ms: 198370\n  end_ms: 201390\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 201390\n  end_ms: 202880\n- text: With you everything is welu, welu\n  start_ms: 202880\n  end_ms: 205420\n- text: We go be together forever\n  start_ms: 205420\n  end_ms: 207920\n- text: Shey, you dey hear me, my lover?\n  start_ms: 207920\n  end_ms: 210180\n- text: Nobody can separate us\n  start_ms: 210180\n  end_ms: 212480\n- text: Hmm, yori, yori\n  start_ms: 212480\n  end_ms: 215200\n- text: Remember I tell you say (Ihotu lu eyi pu eee)\n  start_ms: 215200\n  end_ms: 218500\n- text: Remember,remember, remember, I tell you say? (Ihotu lu eyi pu eee)\n  start_ms: 218500\n  end_ms: 223660\n- text: I love you my baby (Ihotu lu eyi pu eee)\n  start_ms: 223660\n  end_ms: 227730\n- text: Remember I tell you say (And that's why I just dey tell you say, my yori, yori)\n  start_ms: 227730\n  end_ms: 232660\n- text: Because you love me so\n  start_ms: 232660\n  end_ms: 237620\n- text: ''\n  start_ms: 237620\nplain: |-\n  It's all about choice, y'all\n  Hmm hmm\n  Yeah (Ihotu lu eyi pu eee)\n  This is another Decumzy production\n  (Ihotu lu eyi pu eee)\n  Bracket le\n  Tu Baba dey here\n  Ape Planet (Tu Baba dey here)\n  And that's why I just dey tell you say my love\n\n  Remember I tell you say\n  \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n  Because you love me so\n  With you everything is welu, welu\n  We go be together forever\n  Shey, you dey hear me my lover?\n  Nobody can separate us\n  Hmm, yori, yori\n\n  People dey ask me why, why, why\n  Why I dey love you like this?\n  Them talk say me I just dey waste my time\n  If I make you the mother of my kids (Yeah)\n  You know I love you, girl\n  You know I dey gbadun you, girl\n  They ask me why I dey love you like this again\n  I say\n  You are my sweetness\n  And I go make you my Princess\n  God na my witness\n  That's why I just dey tell you say my love\n\n  Remember I tell you say\n  \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n  Because you love me so\n  With you everything is welu, welu\n  We go be together forever\n  Shey, you dey hear me my lover?\n  Nobody can separate us\n  Hmm, yori, yori\n\n  Remember I tell you say\n  \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n  Because you love me so\n  With you everything is welu, welu\n  We go be together forever\n  Shey, you dey hear me my lover?\n  Nobody can separate us\n  Hmm, yori, yori\n\n  A dozen flowers, bed of roses\n  Cupid stories, love all plenty\n  Everything plenty\n  Me and you together, Google and search it\n  Honeymoon feeling, strings attaching\n  No more fronting, it's you I'm wanting\n  People are beefing but I'm not sending\n  See this love, I don't want to see the ending\n  You know that I just cannot live without you?\n  There's nothing in this whole wide world I would not do\n  I'll swim the seven seas for you\n  Anything you want me to\n  Eh, ihotu lu eyi pu eee\n  Ihotu lu eyi pu eee\n\n  Remember I tell you say\n  \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n  Because you love me so\n  With you everything is welu, welu\n  We go be together forever\n  Shey, you dey hear me my lover?\n  Nobody can separate us\n  Hmm, yori,yori\n\n  Remember I tell you say\n  \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n  Because you love me so\n  With you everything is welu, welu\n  We go be together forever\n  Shey, you dey hear me my lover?\n  Nobody can separate us\n  Hmm, yori, yori\n\n  The way you supposed to be\n  You suppose to be close to me\n  Make people know say na only you\n  Wey dey make my heart dey shake, hmm\n  So many years (So many years)\n  I'm suppose to call you my own wife and nobody else (Nobody else)\n  And that's why I just dey say, girl\n  You are my sweetness\n  And I go make you my princess\n  My God na my witness\n  That's why I just dey tell you say, my love\n\n  Remember I tell you say\n  \"You dey make my heart dey go yori, yori\"?\n  Because you love me so\n  With you everything is welu, welu\n  We go be together forever\n  Shey, you dey hear me, my lover?\n  Nobody can separate us\n  Hmm, yori, yori\n\n  Remember I tell you say (Ihotu lu eyi pu eee)\n  Remember,remember, remember, I tell you say? (Ihotu lu eyi pu eee)\n  I love you my baby (Ihotu lu eyi pu eee)\n  Remember I tell you say (And that's why I just dey tell you say, my yori, yori)\n  Because you love me so\n"}]