[{"id":12761503,"name":"Pepper Soup","trackName":"Pepper Soup","artistName":"Basketmouth","albumName":"Yabasi","duration":157.0,"instrumental":false,"hasWordSync":false,"plainLyrics":"(Basket)\nFaji dog still dey chop shit\nBut na goat teeth con dey rotten\nSelect rice comot am from your beans oh\nBecause rice and beans e no be pepper soup\nSelect rice out from your beans (Mighty)\nSelect all rather mushe guferi\n\n(Doctor)\nDem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\nUnless you want am make she born\nBut if you don't understand wetin I talk oh oh\nBiko we unmawa pa guy you call lgwe light\nWhen NEPA cut big man light\nHim go call Fashola, Fashola\nWhen NEPA cut that light that a boy light\nFor night him go fix am back, fix am back\nIf you see fowl wey dey bubble for night iyo\nThat fowl him no pay him dues\n\nWhen life come dey show me pepper brother\nI carry the pepper do pepper soup\nSo when life show you shege show you pepper my brother\nCarry your pepper do your pepper soup\n\nSee goat no dey chop dog food\nDog dey like to dey chop goat\nAnytime wey you dey come through\nDem go dey begin dey talk joke\nYour matter dey for everybody mouth\nMy brother tell me whatsup though\nYou go dey waka dey carry shoulder\nShebi abi you be Jon Snow\nNobody holy pass\nIf your neighbor dey cut grass\nOmo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\nAt least no dey carry last\nLife no be waka pass\nMy brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\nOpen your eye, open your eye\n\nWhen life come dey show me pepper brother\nI carry the pepper do pepper soup\nLife show me shege show me shege do me something\nI carry the pepper do pepper soup\n\nAs you bite me for head you no mind my hair\nNa so I go bite you for yansh I no go mind your shit\nPerson wey dey shit no dey smile oh\nOweroye na yo chi na chi\nI don go school come out no money\nI follow akaraka of a high degree\nFaculty of AD and DD\nI no do assignment but practical na hit","syncedLyrics":"[00:02.48] (Basket)\n[00:04.22] Faji dog still dey chop shit\n[00:07.32] But na goat teeth con dey rotten\n[00:10.78] Select rice comot am from your beans oh\n[00:15.28] Because rice and beans e no be pepper soup\n[00:18.90] Select rice out from your beans (Mighty)\n[00:23.10] Select all rather mushe guferi\n[00:25.76] (Doctor)\n[00:26.33] Dem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\n[00:30.46] Unless you want am make she born\n[00:32.53] But if you don't understand wetin I talk oh oh\n[00:36.45] Biko we unmawa pa guy you call lgwe light\n[00:40.55] When NEPA cut big man light\n[00:43.98] Him go call Fashola, Fashola\n[00:48.07] When NEPA cut that light that a boy light\n[00:52.66] For night him go fix am back, fix am back\n[00:56.67] If you see fowl wey dey bubble for night iyo\n[01:00.66] That fowl him no pay him dues\n[01:04.32] When life come dey show me pepper brother\n[01:08.31] I carry the pepper do pepper soup\n[01:12.05] So when life show you shege show you pepper my brother\n[01:15.44] Carry your pepper do your pepper soup\n[01:18.58] See goat no dey chop dog food\n[01:20.36] Dog dey like to dey chop goat\n[01:22.29] Anytime wey you dey come through\n[01:24.12] Dem go dey begin dey talk joke\n[01:26.38] Your matter dey for everybody mouth\n[01:28.13] My brother tell me whatsup though\n[01:29.98] You go dey waka dey carry shoulder\n[01:31.85] Shebi abi you be Jon Snow\n[01:34.03] Nobody holy pass\n[01:35.27] If your neighbor dey cut grass\n[01:37.37] Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\n[01:41.45] At least no dey carry last\n[01:42.96] Life no be waka pass\n[01:45.06] My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\n[01:48.65] Open your eye, open your eye\n[01:50.86] When life come dey show me pepper brother\n[01:54.42] I carry the pepper do pepper soup\n[01:57.89] Life show me shege show me shege do me something\n[02:02.13] I carry the pepper do pepper soup\n[02:05.55] As you bite me for head you no mind my hair\n[02:09.44] Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit\n[02:13.49] Person wey dey shit no dey smile oh\n[02:17.33] Oweroye na yo chi na chi\n[02:20.02] I don go school come out no money\n[02:23.14] I follow akaraka of a high degree\n[02:27.70] Faculty of AD and DD\n[02:31.68] I no do assignment but practical na hit\n[02:34.98] ","lyricsfile":"version: '1.0'\nmetadata:\n  title: Pepper Soup\n  artist: Basketmouth\n  album: Yabasi\n  duration_ms: 157000\n  instrumental: false\nlines:\n- text: (Basket)\n  start_ms: 2480\n  end_ms: 4220\n- text: Faji dog still dey chop shit\n  start_ms: 4220\n  end_ms: 7320\n- text: But na goat teeth con dey rotten\n  start_ms: 7320\n  end_ms: 10780\n- text: Select rice comot am from your beans oh\n  start_ms: 10780\n  end_ms: 15280\n- text: Because rice and beans e no be pepper soup\n  start_ms: 15280\n  end_ms: 18900\n- text: Select rice out from your beans (Mighty)\n  start_ms: 18900\n  end_ms: 23100\n- text: Select all rather mushe guferi\n  start_ms: 23100\n  end_ms: 25760\n- text: (Doctor)\n  start_ms: 25760\n  end_ms: 26330\n- text: Dem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\n  start_ms: 26330\n  end_ms: 30460\n- text: Unless you want am make she born\n  start_ms: 30460\n  end_ms: 32530\n- text: But if you don't understand wetin I talk oh oh\n  start_ms: 32530\n  end_ms: 36450\n- text: Biko we unmawa pa guy you call lgwe light\n  start_ms: 36450\n  end_ms: 40550\n- text: When NEPA cut big man light\n  start_ms: 40550\n  end_ms: 43980\n- text: Him go call Fashola, Fashola\n  start_ms: 43980\n  end_ms: 48070\n- text: When NEPA cut that light that a boy light\n  start_ms: 48070\n  end_ms: 52660\n- text: For night him go fix am back, fix am back\n  start_ms: 52660\n  end_ms: 56670\n- text: If you see fowl wey dey bubble for night iyo\n  start_ms: 56670\n  end_ms: 60660\n- text: That fowl him no pay him dues\n  start_ms: 60660\n  end_ms: 64320\n- text: When life come dey show me pepper brother\n  start_ms: 64320\n  end_ms: 68310\n- text: I carry the pepper do pepper soup\n  start_ms: 68310\n  end_ms: 72050\n- text: So when life show you shege show you pepper my brother\n  start_ms: 72050\n  end_ms: 75440\n- text: Carry your pepper do your pepper soup\n  start_ms: 75440\n  end_ms: 78580\n- text: See goat no dey chop dog food\n  start_ms: 78580\n  end_ms: 80360\n- text: Dog dey like to dey chop goat\n  start_ms: 80360\n  end_ms: 82290\n- text: Anytime wey you dey come through\n  start_ms: 82290\n  end_ms: 84120\n- text: Dem go dey begin dey talk joke\n  start_ms: 84120\n  end_ms: 86380\n- text: Your matter dey for everybody mouth\n  start_ms: 86380\n  end_ms: 88130\n- text: My brother tell me whatsup though\n  start_ms: 88130\n  end_ms: 89980\n- text: You go dey waka dey carry shoulder\n  start_ms: 89980\n  end_ms: 91850\n- text: Shebi abi you be Jon Snow\n  start_ms: 91850\n  end_ms: 94030\n- text: Nobody holy pass\n  start_ms: 94030\n  end_ms: 95270\n- text: If your neighbor dey cut grass\n  start_ms: 95270\n  end_ms: 97370\n- text: Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\n  start_ms: 97370\n  end_ms: 101450\n- text: At least no dey carry last\n  start_ms: 101450\n  end_ms: 102960\n- text: Life no be waka pass\n  start_ms: 102960\n  end_ms: 105060\n- text: My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\n  start_ms: 105060\n  end_ms: 108650\n- text: Open your eye, open your eye\n  start_ms: 108650\n  end_ms: 110860\n- text: When life come dey show me pepper brother\n  start_ms: 110860\n  end_ms: 114420\n- text: I carry the pepper do pepper soup\n  start_ms: 114420\n  end_ms: 117890\n- text: Life show me shege show me shege do me something\n  start_ms: 117890\n  end_ms: 122130\n- text: I carry the pepper do pepper soup\n  start_ms: 122130\n  end_ms: 125550\n- text: As you bite me for head you no mind my hair\n  start_ms: 125550\n  end_ms: 129440\n- text: Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit\n  start_ms: 129440\n  end_ms: 133490\n- text: Person wey dey shit no dey smile oh\n  start_ms: 133490\n  end_ms: 137330\n- text: Oweroye na yo chi na chi\n  start_ms: 137330\n  end_ms: 140020\n- text: I don go school come out no money\n  start_ms: 140020\n  end_ms: 143140\n- text: I follow akaraka of a high degree\n  start_ms: 143140\n  end_ms: 147700\n- text: Faculty of AD and DD\n  start_ms: 147700\n  end_ms: 151680\n- text: I no do assignment but practical na hit\n  start_ms: 151680\n  end_ms: 154980\n- text: ''\n  start_ms: 154980\nplain: |-\n  (Basket)\n  Faji dog still dey chop shit\n  But na goat teeth con dey rotten\n  Select rice comot am from your beans oh\n  Because rice and beans e no be pepper soup\n  Select rice out from your beans (Mighty)\n  Select all rather mushe guferi\n\n  (Doctor)\n  Dem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\n  Unless you want am make she born\n  But if you don't understand wetin I talk oh oh\n  Biko we unmawa pa guy you call lgwe light\n  When NEPA cut big man light\n  Him go call Fashola, Fashola\n  When NEPA cut that light that a boy light\n  For night him go fix am back, fix am back\n  If you see fowl wey dey bubble for night iyo\n  That fowl him no pay him dues\n\n  When life come dey show me pepper brother\n  I carry the pepper do pepper soup\n  So when life show you shege show you pepper my brother\n  Carry your pepper do your pepper soup\n\n  See goat no dey chop dog food\n  Dog dey like to dey chop goat\n  Anytime wey you dey come through\n  Dem go dey begin dey talk joke\n  Your matter dey for everybody mouth\n  My brother tell me whatsup though\n  You go dey waka dey carry shoulder\n  Shebi abi you be Jon Snow\n  Nobody holy pass\n  If your neighbor dey cut grass\n  Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\n  At least no dey carry last\n  Life no be waka pass\n  My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\n  Open your eye, open your eye\n\n  When life come dey show me pepper brother\n  I carry the pepper do pepper soup\n  Life show me shege show me shege do me something\n  I carry the pepper do pepper soup\n\n  As you bite me for head you no mind my hair\n  Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit\n  Person wey dey shit no dey smile oh\n  Oweroye na yo chi na chi\n  I don go school come out no money\n  I follow akaraka of a high degree\n  Faculty of AD and DD\n  I no do assignment but practical na hit\n"},{"id":12104288,"name":"Pepper Soup (feat. Duncan Mighty & Ice Prince)","trackName":"Pepper Soup (feat. Duncan Mighty & Ice Prince)","artistName":"Basketmouth","albumName":"Yabasi","duration":158.0,"instrumental":false,"hasWordSync":false,"plainLyrics":"(Basket)\nFaji dog still dey chop shit\nBut na goat teeth con dey rotten\nSelect rice comot am from your beans oh\nBecause rice and beans e no be pepper soup\nSelect rice out from your beans (Mighty)\nSelect all rather mushe guferi\n\n(Doctor)\nDem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\nUnless you want am make she born\nBut if you don't understand wetin I talk oh oh\nBiko we unmawa pa guy you call lgwe light\nWhen NEPA cut big man light\nHim go call Fashola, Fashola\nWhen NEPA cut that light that a boy light\nFor night him go fix am back, fix am back\nIf you see fowl wey dey bubble for night iyo\nThat fowl him no pay him dues\n\nWhen life come dey show me pepper brother\nI carry the pepper do pepper soup\nSo when life show you shege show you pepper my brother\nCarry your pepper do your pepper soup\n\nSee goat no dey chop dog food\nDog dey like to dey chop goat\nAnytime wey you dey come through\nDem go dey begin dey talk joke\nYour matter dey for everybody mouth\nMy brother tell me whatsup though\nYou go dey waka dey carry shoulder\nShebi abi you be Jon Snow\nNobody holy pass\nIf your neighbor dey cut grass\nOmo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\nAt least no dey carry last\nLife no be waka pass\nMy brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\nOpen your eye, open your eye\n\nWhen life come dey show me pepper brother\nI carry the pepper do pepper soup\nLife show me shege show me shege do me something\nI carry the pepper do pepper soup\n\nAs you bite me for head you no mind my hair\nNa so I go bite you for yansh I no go mind your shit\nPerson wey dey shit no dey smile oh\nOweroye na yo chi na chi\nI don go school come out no money\nI follow akaraka of a high degree\nFaculty of AD and DD\nI no do assignment but practical na hit","syncedLyrics":"[00:02.48] (Basket)\n[00:04.22] Faji dog still dey chop shit\n[00:07.32] But na goat teeth con dey rotten\n[00:10.78] Select rice comot am from your beans oh\n[00:15.28] Because rice and beans e no be pepper soup\n[00:18.90] Select rice out from your beans (Mighty)\n[00:23.10] Select all rather mushe guferi\n[00:25.76] (Doctor)\n[00:26.33] Dem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\n[00:30.46] Unless you want am make she born\n[00:32.53] But if you don't understand wetin I talk oh oh\n[00:36.45] Biko we unmawa pa guy you call lgwe light\n[00:40.55] When NEPA cut big man light\n[00:43.98] Him go call Fashola, Fashola\n[00:48.07] When NEPA cut that light that a boy light\n[00:52.66] For night him go fix am back, fix am back\n[00:56.67] If you see fowl wey dey bubble for night iyo\n[01:00.66] That fowl him no pay him dues\n[01:04.32] When life come dey show me pepper brother\n[01:08.31] I carry the pepper do pepper soup\n[01:12.05] So when life show you shege show you pepper my brother\n[01:15.44] Carry your pepper do your pepper soup\n[01:18.58] See goat no dey chop dog food\n[01:20.36] Dog dey like to dey chop goat\n[01:22.29] Anytime wey you dey come through\n[01:24.12] Dem go dey begin dey talk joke\n[01:26.38] Your matter dey for everybody mouth\n[01:28.13] My brother tell me whatsup though\n[01:29.98] You go dey waka dey carry shoulder\n[01:31.85] Shebi abi you be Jon Snow\n[01:34.03] Nobody holy pass\n[01:35.27] If your neighbor dey cut grass\n[01:37.37] Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\n[01:41.45] At least no dey carry last\n[01:42.96] Life no be waka pass\n[01:45.06] My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\n[01:48.65] Open your eye, open your eye\n[01:50.86] When life come dey show me pepper brother\n[01:54.42] I carry the pepper do pepper soup\n[01:57.89] Life show me shege show me shege do me something\n[02:02.13] I carry the pepper do pepper soup\n[02:05.55] As you bite me for head you no mind my hair\n[02:09.44] Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit\n[02:13.49] Person wey dey shit no dey smile oh\n[02:17.33] Oweroye na yo chi na chi\n[02:20.02] I don go school come out no money\n[02:23.14] I follow akaraka of a high degree\n[02:27.70] Faculty of AD and DD\n[02:31.68] I no do assignment but practical na hit\n[02:34.98] ","lyricsfile":"version: '1.0'\nmetadata:\n  title: Pepper Soup (feat. Duncan Mighty & Ice Prince)\n  artist: Basketmouth\n  album: Yabasi\n  duration_ms: 158000\n  instrumental: false\nlines:\n- text: (Basket)\n  start_ms: 2480\n  end_ms: 4220\n- text: Faji dog still dey chop shit\n  start_ms: 4220\n  end_ms: 7320\n- text: But na goat teeth con dey rotten\n  start_ms: 7320\n  end_ms: 10780\n- text: Select rice comot am from your beans oh\n  start_ms: 10780\n  end_ms: 15280\n- text: Because rice and beans e no be pepper soup\n  start_ms: 15280\n  end_ms: 18900\n- text: Select rice out from your beans (Mighty)\n  start_ms: 18900\n  end_ms: 23100\n- text: Select all rather mushe guferi\n  start_ms: 23100\n  end_ms: 25760\n- text: (Doctor)\n  start_ms: 25760\n  end_ms: 26330\n- text: Dem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\n  start_ms: 26330\n  end_ms: 30460\n- text: Unless you want am make she born\n  start_ms: 30460\n  end_ms: 32530\n- text: But if you don't understand wetin I talk oh oh\n  start_ms: 32530\n  end_ms: 36450\n- text: Biko we unmawa pa guy you call lgwe light\n  start_ms: 36450\n  end_ms: 40550\n- text: When NEPA cut big man light\n  start_ms: 40550\n  end_ms: 43980\n- text: Him go call Fashola, Fashola\n  start_ms: 43980\n  end_ms: 48070\n- text: When NEPA cut that light that a boy light\n  start_ms: 48070\n  end_ms: 52660\n- text: For night him go fix am back, fix am back\n  start_ms: 52660\n  end_ms: 56670\n- text: If you see fowl wey dey bubble for night iyo\n  start_ms: 56670\n  end_ms: 60660\n- text: That fowl him no pay him dues\n  start_ms: 60660\n  end_ms: 64320\n- text: When life come dey show me pepper brother\n  start_ms: 64320\n  end_ms: 68310\n- text: I carry the pepper do pepper soup\n  start_ms: 68310\n  end_ms: 72050\n- text: So when life show you shege show you pepper my brother\n  start_ms: 72050\n  end_ms: 75440\n- text: Carry your pepper do your pepper soup\n  start_ms: 75440\n  end_ms: 78580\n- text: See goat no dey chop dog food\n  start_ms: 78580\n  end_ms: 80360\n- text: Dog dey like to dey chop goat\n  start_ms: 80360\n  end_ms: 82290\n- text: Anytime wey you dey come through\n  start_ms: 82290\n  end_ms: 84120\n- text: Dem go dey begin dey talk joke\n  start_ms: 84120\n  end_ms: 86380\n- text: Your matter dey for everybody mouth\n  start_ms: 86380\n  end_ms: 88130\n- text: My brother tell me whatsup though\n  start_ms: 88130\n  end_ms: 89980\n- text: You go dey waka dey carry shoulder\n  start_ms: 89980\n  end_ms: 91850\n- text: Shebi abi you be Jon Snow\n  start_ms: 91850\n  end_ms: 94030\n- text: Nobody holy pass\n  start_ms: 94030\n  end_ms: 95270\n- text: If your neighbor dey cut grass\n  start_ms: 95270\n  end_ms: 97370\n- text: Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\n  start_ms: 97370\n  end_ms: 101450\n- text: At least no dey carry last\n  start_ms: 101450\n  end_ms: 102960\n- text: Life no be waka pass\n  start_ms: 102960\n  end_ms: 105060\n- text: My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\n  start_ms: 105060\n  end_ms: 108650\n- text: Open your eye, open your eye\n  start_ms: 108650\n  end_ms: 110860\n- text: When life come dey show me pepper brother\n  start_ms: 110860\n  end_ms: 114420\n- text: I carry the pepper do pepper soup\n  start_ms: 114420\n  end_ms: 117890\n- text: Life show me shege show me shege do me something\n  start_ms: 117890\n  end_ms: 122130\n- text: I carry the pepper do pepper soup\n  start_ms: 122130\n  end_ms: 125550\n- text: As you bite me for head you no mind my hair\n  start_ms: 125550\n  end_ms: 129440\n- text: Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit\n  start_ms: 129440\n  end_ms: 133490\n- text: Person wey dey shit no dey smile oh\n  start_ms: 133490\n  end_ms: 137330\n- text: Oweroye na yo chi na chi\n  start_ms: 137330\n  end_ms: 140020\n- text: I don go school come out no money\n  start_ms: 140020\n  end_ms: 143140\n- text: I follow akaraka of a high degree\n  start_ms: 143140\n  end_ms: 147700\n- text: Faculty of AD and DD\n  start_ms: 147700\n  end_ms: 151680\n- text: I no do assignment but practical na hit\n  start_ms: 151680\n  end_ms: 154980\n- text: ''\n  start_ms: 154980\nplain: |-\n  (Basket)\n  Faji dog still dey chop shit\n  But na goat teeth con dey rotten\n  Select rice comot am from your beans oh\n  Because rice and beans e no be pepper soup\n  Select rice out from your beans (Mighty)\n  Select all rather mushe guferi\n\n  (Doctor)\n  Dem no dey stand dey give woman bele oh, no be chice\n  Unless you want am make she born\n  But if you don't understand wetin I talk oh oh\n  Biko we unmawa pa guy you call lgwe light\n  When NEPA cut big man light\n  Him go call Fashola, Fashola\n  When NEPA cut that light that a boy light\n  For night him go fix am back, fix am back\n  If you see fowl wey dey bubble for night iyo\n  That fowl him no pay him dues\n\n  When life come dey show me pepper brother\n  I carry the pepper do pepper soup\n  So when life show you shege show you pepper my brother\n  Carry your pepper do your pepper soup\n\n  See goat no dey chop dog food\n  Dog dey like to dey chop goat\n  Anytime wey you dey come through\n  Dem go dey begin dey talk joke\n  Your matter dey for everybody mouth\n  My brother tell me whatsup though\n  You go dey waka dey carry shoulder\n  Shebi abi you be Jon Snow\n  Nobody holy pass\n  If your neighbor dey cut grass\n  Omo e mean say na the time for you to go carry your own cutlass\n  At least no dey carry last\n  Life no be waka pass\n  My brother some snakes are greener than guava juice wey dey for glass\n  Open your eye, open your eye\n\n  When life come dey show me pepper brother\n  I carry the pepper do pepper soup\n  Life show me shege show me shege do me something\n  I carry the pepper do pepper soup\n\n  As you bite me for head you no mind my hair\n  Na so I go bite you for yansh I no go mind your shit\n  Person wey dey shit no dey smile oh\n  Oweroye na yo chi na chi\n  I don go school come out no money\n  I follow akaraka of a high degree\n  Faculty of AD and DD\n  I no do assignment but practical na hit\n"}]